My people! Time don reach to show say we fit run, we fit try, we fit change our future!
On Easter Saturday, April 4th, 2026 — Calabar go hot as the Calabar Marathon™ don land again with the theme: Run for Conscience Against Poverty!
No matter your age, your speed, or your level — this race na for YOU.
For youths wey wan shine… for people wey love sports… for anybody wey believe say poverty fit end if we join hands. This battle na for you.
Run for change… run for hope… Calabar Marathon™, make we rise together!
Over 20 million naira dey for grabs! But the biggest win na the message wey we dey send — say we no go gree for poverty again.
Calabar Marathon 2026… Run for conscience, run for tomorrow!
Oyah register now on:
https://calabarmarathon.com/mreg/
Or on Google Forms:
https://forms.gle/mwwmCzXudxDvGw757
Get a form at CRS Tourism Bureau Service Desk.
Completed forms MUST be submitted@ the CRS Tourism Bureau on or before 10th March, 2026.
For email and enquiries:
aW5mbyB8IGNhbGFiYXJtYXJhdGhvbiAhIGNvbQ== or
cHJvam1nciB8IGNhbGFiYXJtYXJhdGhvbiAhIGNvbQ==
Or Call Umagu (09033001607) or Victoria (07033536893)
Lace your shoes, gather your energy — make we run poverty comot from our community!
Also check out other Sports events in Calabar.